AWA

Commas

Track byAyra Starr

0
0
  • 2024.05.30
  • 2:37
AWAで聴く

歌詞

(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah Na which kind life were I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go Fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me (Oh) Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability on gbona (On gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion) Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas

このページをシェア

Ayra Starrの人気曲

Ayra Starrのアルバム

Ayra Starr
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし