AWA

Woman

Track byRema

389
1
  • 2020.07.03
  • 3:58
AWAで聴く

歌詞

Brussbrain Ozedikus Nwanne Another banger I'm in love with plenty women I no mind marry all of them E no matter the shape or color I go make sure say I must collect I get one wey be my sponsor I get one wey dey call me honey One wey dey do me witchy witchy She dey do like Patience Ozokwor Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my canon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gbo… Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar jar one jar two jar three Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar jar one jar two jar three Too many girls in my DM Uganda to London to Benin I pray make I no go reply them Never to be an olobe Oo Oo Lobe Oo Kpakoro back to the matter Oo Since I dey look all your picture Oo Girl you go finish my data Oo (Asampeteprokotomakule mstchwww) Hmm I dey see girls for my explore Dem many wey me I adore If they no do no be by force Plenty wey dey wey go concur Dey wey go concur Enter the room gimme your phone Make dem no go see me for blog uh-uh-uh Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar jar one jar two jar three Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar jar one jar two jar three Hmm, hm bolo bom, bolo bom, bolo bom, bolo bom, bolo bom, bolo bom, bolo hm Hmm, bolo bom, bolo bom, international hm bolo huh-huh-uh-uh You see, as a man I just want to relax and be taken care of is it too much to ask? (Woman Woman!)

1曲 | 2020

このアルバムの収録曲

  • 1.Woman
このページをシェア

Remaの人気曲

Remaのアルバム

5曲2023年
1曲2023年
22曲2023年
2曲2023年
16曲2022年
2曲2022年
2曲2021年
1曲2021年
Rema
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし