Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy) make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance For the vibe, I've been out for days Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay) Mm, anytime I dey Whether night or day, I dey on my j's (Yebo) Even normally, mm Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray 'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé Whether night or day I dey on my j's, I dey on my j's Kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lese kese How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy) make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance So, tell me what you wanna do tonight? You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive We turn the O2 to O3, má lọ bẹ̀ sì ìtàlàwà So baby, tell me why you wanna Shake body make you do as you like Na steady we dey blow the cana Blow some trees, make me feel alright I no fit lie, man, I'm wasted And I'm feeling reckless Na who buy last get lastest That's why I'm working on patience I no dey joke with my paycheck If dem dey sleep, make dem wake them So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè Kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lese kese How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lese kese How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy) make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance