AWA

how to luv

Track byOmah Lay

4
0
  • 2022.07.15
  • 2:29
AWAで聴く

歌詞

You know I'm just tryna have fun tonight, you know? Ain't nobody judging anybody Everybody is beautiful tonight You feel me? 'Cause you know You know My body dey for Adamawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa) My head e dey for jigawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah) My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough My girlie come show me how to love (Show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough) I've been trying, shawty Trust me, I fuck with you But I no believe say you go fit to solve my issues (Ah, ah-yiy, ah-yiy) You know na kcee wey sing Limpopo My motor Dey for Ikoku Chop my money intoto Omotena hit my agogo go I know wetin dey your kom kom If you no give me I go Kolo I get the spirit of ashewo Port Harcourt boy Isaac Boro Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough (No) My girlie come show me how to love (Show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough)

14曲 | 2022
このページをシェア

Omah Layの人気曲

Omah Layのアルバム

1曲2023年
20曲2023年
20曲2023年
14曲2022年
14曲2022年
14曲2022年
Omah Lay
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし