AWA

V.I.P.

Track byNneka

31
0
  • 2016.08.01
  • 3:52
AWAで聴く

歌詞

I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill Dey make my pikin? dey suffer You dey make poor man dey suffer head, suffer head While the rich man dey You never tell me say you no know wetin you dey do me Vagabond in power Yeah, Yeah I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey swet soo I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power Hey You dat take You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power You dey rape my heart Take (x5) my soul away No, no, no, no, no, no eyes No, no, no, no, no, no for broken promises Your lies Your misleading Hey hey

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし