AWA

Niger Delta

Track byNneka

2,848
3
  • 2008.06.30
  • 3:22
AWAで聴く

歌詞

Dem come fish our water empty, Dem come chop our oil plenty, Come take resources away, Come take all our riches Dem come use us as dem store For raw material to make them rich Oh brother, brother, bross wetin Sister, sister, sis Chorus 2x Wetin we dey do the the the Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap Tell me wetin I go do Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world Lord, forgive wouldn't save my soul from dying Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh, It don teh wen u dey do me like dis Oh but right now I no go take am no more I go open my mouth go tell u wetin I dey feel Chorus 2x Wetin we dey do the the the Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda, Use as dem slave Choir Wetin we do dem Wetin dem do us

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし