AWA

From Africa 2 U

Track byNneka

82
1
  • 2008.06.30
  • 3:53
AWAで聴く

歌詞

Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh, Say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Chorus Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta Oh my Africa you are so beautiful Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through, Africa no one else go save you but u, it is time to arise, Take away your pride It is time to arise yes Chorus Bridge We are living in a world, self centred, Making our own hell fire, all by ourselves And then we start with eye service, to make one notice us Can't we see, the way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa… Come with me, arise, arise

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし