It's E Kelly I dey sing, you dey dance, you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one, you no need another I’ll hold you down You know this, you notice baby And I’ve told you now I’m right here, I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now, I go dey fine You got me high when I’m low, low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone, oh Body and soul Body and soul, oh-oh Body and soul, mmm-mmm I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella, I no be novice Only you, I want don’t need nobody, no I’ll hold you down You know this, you notice baby And I’ve told you now I’m dey here, I dey for you bae I’ll hold you down You know this, you notice baby And I’ve told you now I’m dey here, E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul, oh-oh I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway Joeboy Pon deck Yeah, yeah, yeah I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul