AWA

Kristy

Track byRuger

135
1
  • 2023.09.01
  • 4:20
AWAで聴く

歌詞

Tell me where you dey go Girl, I need you here right now Where you dey go? Hmmmmm High me spirit High me soul Stay in a me yard till sun down hmmm Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu London diva Buy you visa Buy you visa Tequila give me ginger oooouuu Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away hmmmm Other girls dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you dey hear hmmmm Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away hmmmm Other girls dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you dey hear hmmmm I'll never be done with your love Just know I'll be here for the long run Come rain, come sun, I'll be right here Need me anywhere, I'm right there You're living rent free in my heart Right here, the left side of my chest Baby, I pledge my allegiance to you Because your Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu London diva Buy you visa Buy you visa Tequila give me ginger oooouuu Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away hmmmm Other girls dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you dey hear hmmmm Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away hmmmm Other girls dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you dey hear hmmmm

このページをシェア

Rugerの人気曲

Rugerのアルバム

2曲2024年
17曲2023年
1曲2023年
2曲2023年
1曲2022年
4曲2021年
1曲2021年
1曲2021年
Ruger
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし