AWA

Afro Highlife

Track byFireboy Dml

253
3
  • 2022.08.04
  • 3:08
AWAで聴く

歌詞

Fireboy here so Yah yah They no know say we dey around 'Cause we dey show up unannounced But when they listen to the sound oh ah They go start to come around Ti n ba ti pe e, ko ma dahun (Ti n ba ti pe e, ko ma) Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce? (Ti n ba f'owo gbe, sho ma) I know you love the way I sound oh ah Oya turn around I just dey enter the place But I dey killy show And dem dey love me already As you dey see me so Won ni pe kileleyi? Afro highlife oh, afro Ki la tun gbe de? Afro highlife oh, afro Won ni pe wetin we bring come oh Afro highlife oh, afro Wetin my people wan hear? Afro highlife oh, afro Zaki oya give them oh Arabaribiraba See everybody wants to faaji Na why dem dey call me alhaji I know you just dey realize The music makes me feel alive Give them the bass (They must to dance) And if you give them the guitar (And dem go dance) Abegi play the trumpet oh (They must to dance) Make dem know who we are (And dem go dance) I just dey enter the place But I dey killy show And dem dey love me already As you dey see me so Won ni pe kileleyi oh? Afro highlife oh, afro Ki la tun gbe de? Afro highlife oh, afro Won ni pe wetin we bring come oh Afro highlife oh, afro Wetin my people wan hear? Afro highlife oh, afro Oya give them oh They must to dance And dem go dance They must to dance And dem go dance dance Afro highlife oh afro Afro highlife oh afro

このページをシェア

Fireboy Dmlの人気曲

Fireboy Dmlのアルバム

1曲2023年
1曲2023年
1曲2023年
1曲2023年
14曲2022年
1曲2022年
1曲2022年
1曲2021年

この曲を含むプレイリスト

Fireboy Dml
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし