AWA

Better

1,307
6
  • 2017.11.24
  • 3:34
AWAで聴く

歌詞

Jay poppit Squeeze tarela record killah Inna the place, just jojo to the world u know I know u see me at the top once upon a time I was in the dust Yeah I started from the bottom but being number one is a must wo I sing like the birds do, I no dey send no dey mock me or wetin dem think Truth be told everything I touch turns into gold yea Say I go go where my papa no go Go where my mama no go yeah I know Baba God will take me there take me thereee Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go Kpetipe shake am for me like e sheke sheke I wanna see u do the dance okpekete baby make u do the dance okpekete my o brekete Asamkpete bia nonso biko U are the kind of girl a brother gat to know O girl I wanna see u go go below follow me follow me go o Jejely jejely she feeling my melody, this reggae dancehall thing is rocking steadily Jejely jejely she feeling my melody, this reggae dancehall thing is rocking steadily Baby u go go where your papa no go, go where your mama no go yea I know Baba God will take u there take u theree Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go So me say shout-out to my guys dem from day one, I no dey see some other guys am on my way This life u see so na turn by turn make u no use another man clock take set your time U go go where ur papa no go, go where your mama no go yea I know Baba God will take u there take u there I say u go go where your papa no go, go where your mama no go yea, I know Baba God will take u there take u there Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u Better go follow u as u dey dance to this e go follow u Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go O everywhere u go, e go follow u Better go dey follow follow u Better better better, go dey follow all of us Better better eh e go follow all of us better Abasi Mi o soso buri o Jehovah nissi weko buri o Olohun Oba eshe baba na u dey make better follow person Uwese baba Nana wedo na u dey make better follow person, better go follow all of us e Just Jojo to the world u know

1曲 | 2017

このアルバムの収録曲

  • 1.Better
このページをシェア

Squeeze Tarelaの人気曲

Squeeze Tarelaのアルバム

1曲2018年
1曲2017年
2曲2017年
1曲2017年
1曲2016年
1曲2016年

この曲を含むプレイリスト

Squeeze Tarela
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし