AWA

you cheated, i cheated too

Track byCKay

37
0
  • 2022.09.23
  • 2:15
AWAで聴く

歌詞

You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too (Yeah) You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Make you catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Nobody go lose (Lose) I thought you were the one Clearly, I was wrong Girl, you do me strong ting Girl, you do me strong, ting I thought you were on my team But you show me your true colour And I no like wetin I see, oh-oh You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too (Yeah) You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Make you catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Nobody go lose (Lose) This period know wetin you dey do, oh No go dey do my baby, my baby, my baby Because the same girl wey you dey carry for mind Dem dey, tah, tah, tah, tah Slap her nyash with disrespect Kpah, kpah, kpah, kpah (You think sey you wicked, I wicked too) You you dey there dey do, my baby (You dey use my heart dey catch your cruise)

このページをシェア

CKayの人気曲

CKayのアルバム

CKay
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし