AWA

Love

Track byBurna Boy

25
0
  • 2025.07.10
  • 2:56
AWAで聴く

歌詞

Na who go dey by your side, if you waka through the fire-fire? Follow you stand inside the fire, hm? Na who love me I go love, hm Na who love us we go love Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? Hm Na who love me I go love, hm Na who love us we go love No go dey live your life to impress anybody 'Cause some people worse pass satan Na who love me I go love Na who love us we go love Even though you love everybody, everybody no go fit love you (Fit love you) Turn my mind, to my weapon Fuck the world with a large condom Anytime you dey vex, ọmọ I go like make you hear this song Me and you no be Jesus So na only who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh So na only who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love Tí wọn bota, uh Leave dem inside gutter, uh Focus on your bread and butter, uh Feed your sons and daughter Make sure that your mother no suffer Just dey live your life baba Just keep am real and proper, huh Focus on better customers You know say Naija no well, my brother Search and you will find E no matter if they're close to you Never buy a dream if it's sold to you Ah-ahn, ah-ahn (No be lie) Na who go dey by your side, if you waka through fire-fire? (Fire, fire) Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love, hm Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boyのアルバム

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし