AWA

Rush

Track byAyra Starr

2,830
40
  • 2022.09.16
  • 3:05
AWAで聴く

歌詞

Oh oh oh yeah (Vibez) Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri Pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch Yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (No dulling with us, oh) Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri (Yeah) Pa pa ri pa Pa pa ri (Yeah) Pa pa ri paaa Jofunmi Japata I dey go Ghana (Yeah) You never touch you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before Kosi Elomi gat me feeling I'm the one Aje Aje Aje Can never take my cake away Aje You can't count my grace I just dey my lane My lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch Yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (No dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling) Yeah Yeah Yeah Yeah Mmmmmmmmmh Aaaaaahh

1曲 | 2022

このアルバムの収録曲

  • 1.Rush
このページをシェア

Ayra Starrの人気曲

Ayra Starrのアルバム

1曲2023年
1曲2023年
1曲2022年
1曲2022年
11曲2021年
1曲2021年
5曲2021年
Ayra Starr
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし