AWA

temptations

Track byOmah Lay

3
0
  • 2023.06.15
  • 2:31
AWAで聴く

歌詞

(BGRZ this is a banger) How do you love like that? Your eyes no dey dry water Today I dey on this one Tomorrow that one If it wasn't for you Wetin aboy for do In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see in all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, oh, oh-oh My rizzler When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh, oh-oh My day one From way back you dey there You no give up When I don backslide In my passions and in my prayers When I no get occupation Only you see my potentials I don't even keep up with my family Barely even post my picture on Insta Cannot deny that I got issues sadly But you dey for me today You dey tomorrow Muna gi go be forever All the things you wish for me I wish for you Me and you together, forever In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see in all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, oh, oh-oh My rizzler When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh, oh-oh My day one From way back you dey there You no give up

このページをシェア

Omah Layの人気曲

Omah Layのアルバム

1曲2023年
20曲2023年
20曲2023年
14曲2022年
14曲2022年
14曲2022年
Omah Lay
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし