O-Obah! Wah dem a say? Fuck all the clout I'm with my thoughts (Yeah, yeah) Thinking alone (Thinking alone) It's time to go Liquor in my cup Taking many shots But the shayo no dey work I need you for my body and soul I fo for you, o ti lọ Give me that ti-ti to Wey dey make we dey sweet sweet talk Blow me like a pin pin pop You and I supposed to link up The way you move that toy, toy, toy Come to me bebe n lo No waste time osiso Girl you dey ginger me koro Girl you dey ginger me koro Lale Friday o n lọ, titi Monday o n lọ Girl you dey ginger me koro Girl you dey ginger me koro Lale Friday on lọ, titi Monday on lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh) Gucci bag, Versace, o ti lọ O ti lọ So I dey call your phone make we talk together Leave my girl, my only chikala Bring your body make I feel the balabala Chop my raba raba, chop the gala gala No dey para para, I no go wahala Sweet like panla, fit pa Swear to God you dey use kayamata Sweet my body and blow my oblangata Girl you dey ginger me koro Girl you dey ginger me koro Lale Friday on lọ, titi Monday on lọ Girl you dey ginger me koro Girl you dey ginger me koro Lale Friday on lọ, titi Monday on lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me (You don't) You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me