AWA

Dem Bobo

Track byFemi Kuti

0
0
  • 2011.04.12
  • 4:38
AWAで聴く

歌詞

Yesterday, Dem tell us sey Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey For this new democratic change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes! Dem bobo! Dem bobo your mama! Dem bobo your papa! Dem bobo your mama! Dem bobo your papa! Dem bobo your grandmama! Dem bobo your grandpapa! Dem bobo the market women! Dem bobo you journalist! The human right activists! In the name of democracy! Dem bobo your mama ahahaha ahaha! For tomorrow, they make us wait Then again, we wait in vain So many troubles in the rain To make this a proper mighty change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways

このページをシェア

Femi Kutiの人気曲

Femi Kutiのアルバム

Femi Kuti
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし