AWA

Vanilla

Track byBurna Boy

3
0
  • 2022.07.06
  • 2:35
AWAで聴く

歌詞

Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine like Yemoja o Tin ba gbe si e lara ye ma sa o Now she don dey call me daddy Love it when she's calling me Alhaji o Ki la ju ki la ri o, all over the world won wa me o And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am, yeah Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah my sweety baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah my sweety baby, carry body Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boyのアルバム

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし