AWA

Common Person

Track byBurna Boy

3
0
  • 2022.07.06
  • 3:30
AWAで聴く

歌詞

(Bong) (Bong killa) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boyのアルバム

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし