AWA

YAYO

Track byRema

23
0
  • 2024.07.10
  • 2:30
AWAで聴く

歌詞

P Anoti, anoti, anoti Forget, forget fugazi Land for Pinnock, cost me a Richard Millie That same week, I cop me a new car key All the gyal dem love me, oh, what a feeling I am shining, neck and my wrist icy Water no get enemy but they hating on my water Fiji Early morn' Early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kpolo, I dey ball Day and night we having fun Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard oh I dey find how I go pack am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know Omo, I wan pa won I get too many hits, I get jam oh It's going, it's going, can't you see it's going? Omo, I dey do gra-gra, like showkey I no dey 'gree for anybody I be trouble maker, I dey worry I no dey tell anybody sorry Yeah, I dey give close marking I dey run everything on a low-key I get one baddie wey sabi the, this abili', this ability I get too many facility Diamond only in highest purity Shamayan all night, then wake up and repeat Sapa no been let me sleep, now I dey on litty Early morn' Early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kpolo, I dey ball Day and night we having fun (Gi-, Gi-Gi-Giddem) Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard oh I dey find how I go pack am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know (Yippy yayo, oh) Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh) All my guys we stay steady high oh Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh) Too many motor for my yard oh I dey find how I go pack am oh Money yakpa for my bank oh How to make money is all I know

11曲 | 2024
このページをシェア

Remaの人気曲

Remaのアルバム

11曲2024年
11曲2024年
1曲2024年
5曲2023年
1曲2023年
22曲2023年
2曲2023年
16曲2022年

この曲を含むプレイリスト

Rema
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし