AWA

Holiday

Track byRema

86
1
  • 2023.04.27
  • 2:39
AWAで聴く

歌詞

Ob-Obah Another banger First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na 'im make me thief my own guy laptop Came out alive, omo me I thank God My money big, you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor Straight out of Benin I drop "Rema - EP" 2019, they think say the gbedu go finish My music is travelin' From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, day, owey Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor) Say we no dey bolo (Bolo) Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up" Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema to jó mi mo nshako Many nights wey I no sleep, wey I no sleep One hit, I go overseas Still many people dey laugh me But I steady believe One favour, please Keep my family strong for me God I dey on my knees Straight out of Benin I drop "Rema - EP" 2019, they think say the gbedu go finish My music is travelin' From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, day, owey I will never forget the time wey bad belle them cast use away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, day, owey

このページをシェア

Remaの人気曲

Remaのアルバム

5曲2023年
1曲2023年
22曲2023年
2曲2023年
16曲2022年
2曲2022年
2曲2021年
1曲2021年
Rema
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし