AWA

Suffri (Band Version)

Track byNneka

97
1
  • 2009.09.30
  • 6:05
AWAで聴く

歌詞

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians, We dey talk of the redemption, naija, naija We dey talk of resolutions, oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, All these lies so Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer Brother, your wish is my order, oh But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, we just dey rake, all these lies Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Bridge Suffri, suffri with my soul oh Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Oga fulfill my wishes to travel to distant places But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on, I remember all the things I have achieved Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow, Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, To see us rise we must rejuvenate Na bottem we dey teh teh Na bottom we dey teh teh Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long Jeh o jeh jeh jeh o

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし