AWA

From Africa 2 U

Track byNneka

111
2
  • 2009.09.30
  • 3:53
AWAで聴く

歌詞

Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you With silver spoon for mouth, say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja Lagos States, Niger Delta Africa, you are so beautiful, beautiful Some dey sick, some dey well Some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but you It is time to arise Take away your pride, it is time to arise, yes Africa, Nigeria from Warri to Abuja Lagos States, Niger Delta Africa, you are so beautiful We are living in a world, self-centered Making our own hell fire just by ourselves And then we start with eye service to make one notice us Can't we see the way we lie to ourselves? Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa, Africa

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし