AWA

Kangpe feat. Wesley Williams

Track byNneka

85
1
  • 2009.09.30
  • 3:58
AWAで聴く

歌詞

So na so I be a condition come make you aje like this You say your husband na I leave you, you say I go fit betray So na so you dey weak As I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you But you rake before Na you talk say you no go put man before God See yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no fit kill you Na I go make you strong, it go make you strong The thing en no fit kill you na I go make you strong It go make you strong God no go give you anything you no give fit deal with You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh Dey go church everyday, oh, notice me or I quench Look at me how I bounce but na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him 419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be When wind blow fowl ynash go open very, very well oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no fit kill you Na I go make you strong, it go make you strong The thing en no fit kill you na I go make you strong It go make you strong God no go give you anything you no give fit deal with As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no fit kill you Na I go make you strong, it go make you strong The thing en no fit kill you na I go make you strong It go make you strong God no go give you anything you no give fit deal with As you walk through the valley of the shadow of death You will fear no evil For His rod and His staff are with you You have come this far to sing your mystery

このページをシェア

Nnekaの人気曲

Nnekaのアルバム

15曲2016年
2曲2012年
5曲2012年
6曲2010年
2曲2010年
17曲2009年
2曲2008年
2曲2008年
Nneka
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし