AWA

Naughty by Nature (feat. Naughty by Nature)

Track byBurna Boy

60
1
  • 2020.08.13
  • 3:35
AWAで聴く

歌詞

(Burna) Yeah, shawtie N-N-Naughty, yeah, yeah Yeah, shawty (Funkula) Hey I wanna see fine keles, come jam for me Not the ones, wey dey from Instagram for me Say God damn you no go fit, handle me God go punish, whoever no gbadun me Because I know that I'm the bigger man Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh) 'Til today I dey the same because I can't change I be naughty by nature, I be gang-gang Now you girl she say she like, the way my chain bling I be king, so me and you no be the same thing No be me, na God, do am no dey blame me As you see, I jejely dey for my lane men Remember when I used to hope and pray for change, men, yeah As in any little petty cash change men (Ooh) Just to get a ride back to the main land, yeah Now when they see the double R, Im like "Amen" Come make I give you tori When nobody know me When I dey run from police 'Cause if dem catch my kpoli Den dem go barb me goris Give me quit notice Carry me go, oh Hey I wanna see fine keles, come jam for me Not the ones, wey dey from Instagram for me Say God damn you no go fit, handle me God go punish, whoever no gbadun me Because I know that I'm the bigger man Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh) 'Til today I dey the same because I can't change I be naughty by nature, I be gang-gang See me I no be politician, me no like no politics Hmm, ha, like no politics Go ahead, ask anybody my beginnings Hmm, ha, my beginnings Dem go t-t-t-t-tell you say my style di wickedest Hmm, ha, style wickedest Wheather, monday, tuesday, wednesday, anytime of the week Hmm, ha, anytime of the week Come on, come on Have a ball, if you act maturely Aye yo who wanna get invited to a Burna party? I got a hunnid and eighteen, homies who's naughty So baby don't you bring your friends, if those chicks are corny We gets it on 'til the dawn, 'til they say this is ridiculous Ladies they love the way we come through in the clutch Fellas who can't keep up, might as well hit the dust And haters bump what they sayn they don't mean shhh Yo, I give three words when I try to scoop her Then after that, ain't got no time for no party pooper I keep to moving, 'cause we zone out and own our own damn lane Thirty years up in this same game, still doing our damn thang Heard I'm a earner, had to earn a burner Trigga nigga, Naughty Nation, marshal arsenal Never had to use Burna's burners I'm a changed man, still the gun range Singing karaoke, wife wearing Dolce Black fist, pick still stuck in my Goat tee Been winning, befriending woman, from the beginning with a dripping driver African emblems on the engine, engine, engine A number runner, every summer, what's hopping with ya option? Keep it gutter witcha brother Hey I wanna see fine keles, come jam for me Not the ones, wey dey from Instagram for me Say God damn you no go fit, handle me God go punish, whoever no gbadun me Because I know that I'm the bigger man Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh) 'Til today I dey the same because I can't change I be naughty by nature, I be gang-gang Some people think it's a game, like connect four 'Til I, rise the ting and dem collect four I come extort Give me both, mine and yours Silent war 'Cause anyone could be next door I was born, Naughty by Nature Now I make more But still me wicked as they come Your eyes get sore Why you watch my pockets for? Watch it (Hmm) Spaceship Rocket Boys Runner by nature Know that shawty bang-bang New Jerusalem Africa the same game Boom bap, boom baye, I'm on the same, slang No protection, no peace, they know the chain game Bang, bang

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし