AWA

23

Track byBurna Boy

49
1
  • 2020.08.13
  • 4:06
AWAで聴く

歌詞

The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Then come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am Defend me sef Me no fear no one Because the rhythm e plenty gani Wey give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni Nah take me friends them from me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (o boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Woihh Them ah talk what they can't prove What them can't prove Cos them want to taste out my food Gave you my food Then you talk say I chance you Try to pick a picker man up God pass you Feels like I'm coming from my angle My arrival come fuck up the cycle Call me psycho Ain't no telling what I might do Why you make me Make me beg that paper man slide through Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretend gan ni Let's just find them for me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Them come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am Defend me sef Me no fear no one

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし