AWA

Way Too Big

Track byBurna Boy

100
1
  • 2020.08.13
  • 3:20
AWAで聴く

歌詞

I dey tell you my guy You know my style E no be childs Dem no dey sell am for eBay If you say you get mind And you wanna try You go go die nberibe It's been a landslide for a long time But they no wan believe me All of una combined Shey you wan try Oya do am, if e easy Who bad enough, who do it like me Make una call my cellular (wait) Your back and your spinal cord e go break If you carry my weight Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (Be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap (Be fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Oluwaburna) Truly, truly I bring the thunder like Muri They say I'm on drugs, ti mi o mu ri But everything them talk still no dey do me Them say na because me I be skuri Before my life changed I lived in a movie Used to roll with the shank just like Julie Still Popcaan cos I'm unruly Beat my case cos of hung jury Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (Be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap (fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Because I'm way too big) (Because I'm way too big) Hey (Hey) Na, your problem I dey tell you say na your problem You just mad because I'm poppin' I dey tell you say na your problem I say na your problem I dey tell you say na your problem (Na your problem) You just mad because I'm poppin' I dey tell you say na your problem I dey tell you my guy You know my style E no be jazz Them dey sell am for eBay If you say you get the mind And you wanna try You go go die iberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combined Shey you wan try Oya do am, if e easy

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし