AWA

Wetin Dey Sup

Track byBurna Boy

38
0
  • 2020.08.13
  • 3:37
AWAで聴く

歌詞

Fu-fu-fu-fu (Oh) Funkula I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know, say "na kpakoro kpa" 'Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddy man 'Cause I wise like elderly man If you no think am well, you go hang Dem go wan carry chance Wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans Wetin dey sup, wetin dey play I no pay attention of course Wetin you hear, wetin dem talk I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt 'Cause e no be rice and beans and kpomo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup Pick dem one by one From you make me buss my gun Poisonous like a long python Gunfiring, 911 dialing We never liked the sound of dem sirens They only respect the money and the violence So I get to show dem wetin dey sup I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Make nobody tell my people make we try cool down But if no be for the sake of one or two things You sef know say na down you go down Wetin dey sup, wetin dey play I no pay attention of course Wetin you hear, wetin dem talk I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt 'Cause e no be rice and beans and kpomo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again The way they act is the way, you know, that's, that's the impact The beautiful impact that we have on the people There's a lot of music that's out right now, but this shit ain't at- It ain't life

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし